Make Money Uploading TABs, Chords, Lyrics and Scores
slimchase
on hit
lyrics
Please rate out of 5 (where 5 is amazing and 1 is terrible).
fire burn those hatters wey say dey wanna hate
now am flexing my earns
so dey falling there hands
some say they want make I kpia
but my light still dey shine
............
am on hit
and my hands still dey itch
take some lead ride on well with ur feet. (X3)
.............
I gat the pay
I gat the cheque
now I cash out the pay and cheque
all thanks to god
all thanks to him
no time ,its a back to back things
trace that line
follow that time
never look back
face your fears
here on my mind its a back to back hit
........
am on hit
and my hands still dey itch
take some lead ride on well with ur feet. (X3)
..........
na you commot me for street
na you put me for screen
see were land see were I enter
I no sabi but na me still they win
..............
slimchase
now am flexing my earns
so dey falling there hands
some say they want make I kpia
but my light still dey shine
............
am on hit
and my hands still dey itch
take some lead ride on well with ur feet. (X3)
.............
I gat the pay
I gat the cheque
now I cash out the pay and cheque
all thanks to god
all thanks to him
no time ,its a back to back things
trace that line
follow that time
never look back
face your fears
here on my mind its a back to back hit
........
am on hit
and my hands still dey itch
take some lead ride on well with ur feet. (X3)
..........
na you commot me for street
na you put me for screen
see were land see were I enter
I no sabi but na me still they win
..............
slimchase